Plenty money I wan dey para
Make dem see me say I don dey gara eh eh
You no know you don dey cast oh
Pararan pararan pororo pororo
Make more money shebi na hin be kokoko
Billion dollar baba no be oju kokoro
Fun wa lowo kaye maa leju kokoko
Gat me in my feelings (Thank you)
Baba if no be you come through
Dem for don play me like fool
Now I'm doing big things with no suit
Everybody get em own days
Me I like the way you foreplay
She say I be sharpshooter
You know I'm from the ghetto
Now you see me in a Cadillac
Smoking weed with Holandia
She wan Dey around me now
Now we pull up in a vintage
I no deh see evil with my sunshade
Anything I talk make you comply
Oya, omo ele ma ti portal
Afigbati Folake feshe Visa
Lo she fe ya omo akotileta
Agent gbowo folake Odi Russia
Otiwa di werey lori Tarmac
I Dey lead dem Dey follow
This shayo no go lead to sorrow
We Dey pass lai shey idanwo
Make Oluwa bless my struggle ooo
Comot for here now Osiiso
E dey sweet if plenty money enter
I swear brother man e dey ginger
Na why I dey pull more trigger
My guys too dey here make then linkup