LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyrics
E get gist wey I wan tell you
Matters dey wey I wan yarn you
Yeah yeah
Many many, many many things wey I wan cap you
Where you dey make i come lap you
Yeah yeah eh
People dem bad o
People dem bad o
People dem bad
See boys dey para o, even who no get leg eh, dey chase the bag
Jah holy father o
If enemies gather o, push dem back
I be the voice of the voiceless
Abeg blow my trumpet
Make I fit tanana
Make I fit tanana my girlfriend
Make I fit tanana my man dem
Tell dem say i go lap dem
Tell them say I no forget dem
But right now
Right now I just wanno be alone yeah
Right now, right now I just wanno be alone yeah
Physical education
Hardly sick, hardly sick
Hardly sick yeah
Hardly sick but am always on prescription
Mental elevation, spiritual devotion
Religious education, for we nation
Political sanitation
Put a man inside station, him girlfriend to vacation
Wetin dey happen for we nation
E come dey belike animation
Yeah yeah
When I light my kpoli i see dem coming
Government people dey steal our money
Buy new motor with poor man offering
Rock agbada I still see dem funny
Where dem cluster dey share our money
Rich man Pikin go say na meeting
Sensor my pains with pills and molly
Call Avyanna to say am sorry
People dem bad o
People dem bad o
People dem bad
See boys dey para o
Even who no get leg eh, dey chase the bag
Jah holy father o
Protect my mother o, na she be the grind
If enemies gather o
Push dem back o, push dem back

WRITERS

Godstime Alale

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Substance Use