LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Yoruba Girls

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Let's get stupid
Dakun dakun
G2ds S2dg
One molly 10 people say na kolanut?
I rather run naked than me to fall in love
Oroboni twack them
Make dem summersault
Apple wey dem chop for back
No Dey show for front
Aza man no Dey joke when kaluba drop
At this age you still dey hate
Dem suppose tie u flog
Sheyi and Zino dey beef
Bro the matter long
E no get as e wan be I go face my front
I go face front carry my cross
Goat wey reverse na power e
Dey carry come
Mom call me joe
Girls call me Peckbwoy Bwoy
And the Boy fam he don't really give a fuck
You see fame na luck,
Bad friends tough to drop
As a man you no gats too Dey talk
Froufrou Belle for wonder wey no fit stop
Pikin wey ask for direction no fit lost.
Dakun dakun shora fun awon Yoruba girls
Dem sabi lie and dem get intels
Dem sabi cheat and dey go delete texts
Shey you Dey hear (uhm umh)
Dakun dakun shora fun awon Yoruba girls
Dem sabi lie and dem get intels
Dem sabi cheat and dey go delete texts
Shey you Dey hear (uhm umh)
I no too reason ham normal all girls Dey lie
But that cheating side just
Know you ain't my type
Too many red flags my kids
No fit grow in that
Well u fit check my phone
I got Nothing to hide
I fit dey vex the next minute
Make i con Dey smile
Coz You knows my weakling point
When u grab d mic
Felt so much pain that
I got favorite scars
Fame comes with price,
Hardwork and sacrifice
You see fame na luck,
Bad friends tough to drop
As a man you no gats too Dey talk
Froufrou Belle for wonder wey no fit stop
Pikin wey ask for direction no fit lost.
Dakun dakun shora fun awon Yoruba girls
Dem sabi lie and dem get intels
Dem sabi cheat and dey go delete texts
shey you Dey hear (uhm umh)
Dakun dakun shora fun awon Yoruba girls
(Shora o)
Dem sabi lie and dem get intels
(body go tell you o)
dem sabi cheat and dey go delete texts
(moni ko shora o)
Shey you Dey hear (uhm umh)

WRITERS

Gucci Schucci

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Coarse Language