Pikin wey no get helper Dey get sense
Nobody is perfect so if I wrong u please no vex
Put me in links to enrich my pocket
Hustling till the day I casket
No need sleep & No pillow
Till I see six for my ludo
Imagine say my mummy no pray me
Imagine say I be Dey wait their permit
Imagine say man no later make money
Imagine say my rainy day no sunny
Onto who Wey I wan complain
Say I no make am what a shame
Suddenly man Dey reason like wole Soyinka
Wire wire, aza aza, I wish my nigga
North amri North Ameri, Not America
Put am for inside my Bank of America
Caribbean nation, Mexico and even Canada
Never you for forget my Central Americans
Imagine say my mummy no pray me
Imagine say I be Dey wait their permit
Imagine say man no later make money
Imagine say my rainy day no sunny