Toh doh doh doh toh doh waaa
Toh doh doh doh doh doh waa
Talk something wey I talk, I talk oo something wey I talk
We all Dey struff (struggle )
All my brothers them dey talk
Something wey we say make you do
You no do , you no do . Something wey you tell we say you fit do All my people don Dey cry
All my people keep Dey go
Make you no dey fear eih go bii so know
I say no Dey para , I say no Dey para
All my people keep dey go
Make you no dey fear Eih go bi so know arnnn….
[MARACHA] I say no Dey no jisoro
When my ppl gather money save for kolo
They spending money time meaning
The ministers they gather
Where’s the receipt fi oil
Dem ruin wanna people demma dreams
We know demma gimmicks but still we say nothing
We do the dirty job And they say all of we youth we ah pree
Some wey you tell we say you fit do people don All my people don dey cry
All my people keep Dey go
Make you no dey fear eih go bii so know
I say no Dey para , I say no Dey para
All my people keep dey go
Make you no dey fear Eih go bi so know arnnn….
Toh doh doh doh toh doh waaa…
Toh doh doh doh doh doh aaaa..