Because you dey surprise me girl
With the way that you walk
You just dey traumatize me girl
Please accept eh my love yeah yeah
Make we do some chimpachi
Me and you for house pachi
Make we do some chimpachi
Me and you for house pachi
Make we do some chimpachi
Me and you for house pachi
Make we do some chimpachi
Me and you for house pachi
Na me go dey treat you right
We go go round the world in a chartered flight
Make we do some chimpachi
Me and you for house pachi
Make we do some chimpachi
Me and you for house pachi
Chimpachi is not just a pachi for apache
You do am like that we just dey pachi
Mbok togho ukod no mi yak nwong