LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Bad days

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Many update wey man dey face just to jaiye
Many bad days wey eye dey see
Cos i want to enjoy
Suffering and smiling
Living in a jungle
Boys got no joy
All hands on the hustle
You just got to struggle
Shey you want to comot
There's no handout given
No holiday
No break
No limit
I no fit talk as e be
Many long nights sapa wipe me finish
Cry to my maker
When I go make am
Make I no fall down
So I call Jehovah
When I go make am
Make I no fall down o
If I
If I
If I
If I
If I
If I ever ever
Tell you that
I never
Never
Never
Never
Never
Never seen bad days before
But because of the hunger
Hunger
Hunger
Hunger
Hunger
That I promise to outdo myself o
I stay true to myself o
You can never kill my vibe
On a good day me I thank God
Even on a bad day I still thank God eh
Put up a smile
I don't mention
For wetin worry me
Aye por gan
Cos I've got my eyes on the goal
Me paper chasing
Never standing alone
Cos I've got my eyes on the goal
Me paper chasing
Never standing alone
So I'm on my knees eh
I'm on my knees o
Make them no go koba me
As I de for my lane
I no de do all the things wey my hand no reach
Getting money is important
Make them no whine you
It is important
So I hit up Mary J
Roll up with my dark shades on
I no de see person
If I
If I
If I
If I
If I
If I ever ever
Tell you that
I never
Never
Never
Never
Never
Never seen bad days before
But because of the hunger
Hunger
Hunger
Hunger
Hunger
That I promise to outdo myself o
I stay true to myself o
You can never kill my vibe

WRITERS

Ayokunle Ogunnaike

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Abuse and Violence