I nor go give you to reason to para Because me sef dey feel am
Country wey we dey, dey confused as you don see am
Small pikin wey dey spit e wisdom, Suppose call am old man
E fit don leave nine lives I swear
Na mama wey get pikin, know where she go cane am
You know where you go drop am
Beans when don dey fire, go ready today
If you dey yan dust my G, I see you later
I don't believe in bad vibes my G you might see me later
Keep my family closest, my enemies closer
Friends turn foes and foes turn friends
Na mama wey get pikin, know where she go cane am
You know wey you go drop am
Beans wey don dey fire, go ready today