Where you from? Where you at?
To your house, Make we dance
And if you say make I dey my dey
This place no go fit contain us
Superwoman give me ginger make I feel am
She climb my Yamaha she no fit believe am

She climb my Yamaha now she don dey rev am
Where you from? Where you at