Padi mi give me house key say make I dey
E go Abuja to return on Saturday
Na why I call you for your phone say make we play ahhh
The Uber no go pass 2 to 3k
Keke na pepe if you got a little change
Holla me when you reach the gate
This bitters in my system
You see ororo dey there ahh ahh
So tell me what am I to lose
When e be you wey I dey choose
They gon need the energy I'm spreading and
Feel it when I'm stepping in
Make em feel the led like I'm zeppelin
Green and gold what she dressing in
Heaven sent flows what I bless em with
We ain't with the pissing just harmonies it's evident.
No dey whine me I'm sipping from a tall glass now
Come here baby sit your tall ass down
Make we champagne this town
Now tell me what we gotta lose
When e be you wey I dey choose
A lotta green a likkle booze
Padi mi gimme house key sey make I dey
E go Abuja to return on Saturday
Na why I call you for your phone say make we play ahhh
The Uber no go pass 2 to 3k
Keke na pepe if you got a little change
Holla me when you reach the gate