Why you go dey para para para para for me
Why you go dey para para para para for me
The streets dey talk say Nnamndi like man
Say Nnamndi been dey follow woman before
How e be say your pikin depression mata
No bitter you pass my pikin life with e own pesin
I no blame you na my fault say we dey this mess
I don try to understand you
Dey bin tell me say you no be beta pesin
Say na amebo be your business on a daily
It's time to fly away fly away
It's time to fly away fly away
It's time to fly away fly away
It's time to fly away fly away
It's time to fly away fly away
It's time to fly away fly away