My name is... uhmmmm... Okay
Photography is my side work
I'm a Journalist, I dey like talk
These people like to dey fight us
But last last we go chop them like titus
Come to my studio, make I snap you
As a bad guy I will sample
I hear say u love to dey Zanku
So U dont know Zlatan is my Uncle
Everyday I dey show for the banga
No be say I dey love to dey Hangout
Only thing wey i give them nah Lamba
Eko Atlantic no be Soundbar
I get one shoe and I get six socks
Get Machine and I get scissors
Everytime I go to church I dey thank Jesus
As a good boy me I no dey like kiss ass
I get one shoe and I get six socks
Get Machine and I get scissors
Everytime I go to church I dey thank Jesus
As a good boy me I no dey like kiss ass
Everything wey dem do, everywhere just full
Everything wey dem do, everywhere just full
Your heart is gradually leading you to die
Is better you divorce your wife and go and marry your mistress
Unfortunately Mistresses are not supposed to be married because they miss stress
Wife gives stress and every wife must produce stress
Uber Driver no dey find three star
I'm a president not a prime minister
If i get work, see I no dey like finish am
Even my PA don dey drive three cars
Four years to come... I'm the next guy
Wetin women need nah the leather
Tori very soon E ma te ma