Tell that nigga make he gimme my spark!
Shey na you talk say puff and pass
Tell that nigga make he gimme my spark!
Shey na you talk say puff and pass.
Tell that nigga make he gimme my spark!
Shey na you talk say puff and pass.
Aboi tell them make dem give that boy chance
You no fit scatter my plans!
Contamination na abomination
Street orientation no be by slangs
No be by wither! who goes! leave am
We go transfer aggression, Opay or Kuda
Fly boy, for the streets, I full ground,
Hot boy if we jam, you go cool down!
Rumukurushi, close to Okochiri
from Okochiri, burst out borokiri
na men wey dey move, no be nwatakiri
senior man comot body, or you chop concrete
If you hold, you no need to dey toast, na the barneys go flow
Tell that nigga make he gimme my spark!
Shey na you talk say puff and pass.
Oh, you think say I dey follow you joke?
waste this man like taribo,
shey na dem talk say I no go fit blow
So I link up with Geezy and Moe
KG don show, you know it’s on Go on sight!
Last night men I told my bros
les fous sont dans la rue!
Give that man body contact!
make him know say Indomie no be food!
my guyname na 'talk and do'
ain’t got time for cock and bull
My Zodiac sign na dollars
If you talk too much, we barb you galas!
I go knack am one if e talk too much i go knack am two
we just pulled up in a blacked out coupe
if ur boy talk twice i go rise that tool
boys go pullup in tens its mad imma rap tycoon
If he talk too much we gon touch him
be like holy spirit it’s rushing
omo best believe that we locked in
I can’t sleep my G we up working
fuck shit up then fuck up his cousin
I be Jesus boy I get workings
omo bro na maximum muzzing
omo fuck it if its not money
Tell that nigga make he gimme my spark!
Shey na you talk say puff and pass.
my mind dey sharp like machete walahi
I fit to cut you pieces you no fit carry my matter run quarantine I go lockdown your disses
I be like smada fine boy normal na me go run your Mrs
kisses to all my enemies bro I dey too straight for sisies
when I locate the maga na to rugged the boy
dagbo the fool like popo tell am to kneel down give am 3 puffs of como
make e dey burst dey kolo
knack am with Kodak make e dey off on slowmo life go bitter like agbo eh!