Why you hovering around that babe
Say na all these things wey dey make me crase
Boy I no understand wetin you do
Talk the gospel truth shey you like her too
You been dey cap over here
For the money you go over there
You dey turn to something else baby
Now you dey flex over there with another girl
Shey you forget me say you know need me again
Shey you forget me say you know need me again
Gave you everything that I had to give
Now you looking round for the other babe
Making it harder for me to believe why you left
Sacrificed my dreams but you never stayed
I could have done with the lies anyway
Now you preying over there babe
You know that I'll be over here
Shey you know na me dey fight for you
Tell me baby you lied please
Capping all the time while I cry and
Gave all you want but you left me in pieces
Of guy in my life no more
What have you done for me
What have you done for me