Oya those wey no like us japa japa japa
Bad energy i say japa japa japa
If you love d'wessy oya sare sare sare
And you feel the greatness oya sare sare sare
Dem no know me say one day
The boy go dey make sense like wande
Like say everyday na my birthday, na my birthday
I feel fly am so blessed with the greatness of all time
You see now am flying from soweto to jamaica
Bad belle dem dey gossip the boi
But dem no know say dem be trending the boi
Me and greatness we be chilling like friends
Once upon a time dey want to be my lover
Once i drop the beat you must to shake your body
Oya those wey no like us japa japa japa
Bad energy i say japa japa japa
If you love d'wessy oya sare sare sare
And you feel the greatness oya sare sare sare
Wosh wambi Ogbene nibo lon lo
I gat money bag and goody bag Oya jo funmi
Who be that bagger man wey dey talk say he go shake am
Who be that bagger man wey talk say u no go make am
No dey try to dey stop me
No dey try to dey stop me
Am getting that non stop raba
Dey want to dey rate am hate am eh ehn
You hear me i trap no be wack
I say my prayers to my God
Once upon a time dey want to be my lover
Once i drop the beat you must to shake your body
Oya those wey no like us japa japa japa
Bad energy i say japa japa japa
If you love d'wessy oya sare sare sare
And you feel the greatness oya sare sare sare
Oya those wey no like us japa japa japa
Bad energy i say japa japa japa
If you love d'wessy oya sare sare sare
And you feel the greatness oya sare sare sare
You know when my hopes is down
When all things are bad when good things turn it's back
You know when am heading for the sky
I spread my wings and fly
Oya those wey no like us japa japa japa
Bad energy i say japa japa japa
If you love d'wessy oya sare sare sare
And you feel the greatness oya sare sare sare