LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Jasi

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Jasi Jarasi
20 alawe for body
Kosi anybody to le jaiye si mi
Omo iyami, ja mi
Kilode, why you wan Dey fejo pa mi
Hmm hmm hmm
Living my life to the fullest o
Kini wa de o

Holy holy father
I don suffer suffer tire
Awon ta mi gbe mi saya
Iwonikan lo le gbe mi higher higher
Holy holy father
Make I dey jaiye Casanova
I get plenty evil people wey wan see my downfall
Iwo lo ma gbe mi higher

My mama hustle hustle hustle for us
When we Dey struggle, wetin we go chop
Make I save am later for my next song
Yeah
If you see me back then back then
When my neck long
As per sey hunger wan nearly kill a man son
All of my kurukere waka o
All of my

Holy holy father
I don suffer suffer tire
Awon ta mi gbe mi saya
Iwonikan lo le gbe mi higher higher
Holy holy father
Make I dey jaiye Casanova
I get plenty evil people wey wan see my downfall
Iwo lo ma gbe mi higher

Jasi Jarasi
20 alawe for body
Kosi anybody to le jaiye si mi
Omo iyami, ja mi
Kilode, why you wan Dey fejo pa mi
Hmm hmm hmm
Living my life to the fullest o
Kini wa de o

Holy holy father
I don suffer suffer tire
Awon ta mi gbe mi saya
Iwonikan lo le gbe mi higher higher
Holy holy father
Make I dey jaiye Casanova
I get plenty evil people wey wan see my downfall
Iwo lo ma gbe mi higher

Tension plenty for my body ahh
Tension plenty for my body ahh
EWELE

WRITERS

Michael Seun Olufowora

PUBLISHERS

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual