LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Mr confidence

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Hmmm
Hmmmmm
D R E Z (Leggo)
Let's go

Ten toes
Man dem stand ten toes
White with a little red rose
With the sheeps and wolves

No matter how hard life goes
Still gonna ride my boat
Wear the size of my coat
Make my family float

They no believe say I go cop the benz
Talk of the net
Say we go shut down any contiment
The style is prominent

The money make me very confident
Call me mr confidence
And we go shut down any contiment
Give me a compliment

They no believe say I go cop the Benz (uh)
Talk of the net
We go shut down any contiment
The style is prominent

The money make me very confident
Call me mr confidence
And we go shut down any continent
Give me a compliment

The money make me very confident
I no go forgot
All of the times wey I no get
I been Dey regret

Anytime wey I shoot my shot e go Dey deflect
Now Old things don pass away the money don reflect
Only the real fit relate
Brother no be be debate
All of the blessings dey wait
Make they no go deviate

They no Dey look me the same
They no know me again
And It's all such a shame
Cos I tell them

They no believe say I go cop the benz (uh)
Talk of the net
We go shut down any contiment
The style is prominent

The money make me very confident
Call me mr confidence
We go shut down any continent
Give me a compliment

They no believe say I go cop the benz (uh)
Talk of the net
We go shut down any contiment
The style is prominent

The money make me very confident
Call me mr confidence
We go shut down any continent
Give me a compliment

WRITERS

Emmanuel Enisuoh

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None

From This Artist