Oh oh oh oh e no dey finish oh
Oh oh oh oh e no dey finish oh
For my matter u can never falter
Na u wey be my strength when I don tire
You give me power and you lift me higher
Your plan for me biggi pass my desire
Every morning your love e dey arrest me
E no dey fail to dey caress me
Na why I sing and shout Halle
E no dey change whether winter or summer
So I'm steadily counting the comma
You gimme grace to run the race
So I'll return the praise
I gbakam isi oh O bu eziokwu oh
Your love for me E no dey finish oh
I gbakam isi oh O bu eziokwu oh
Na why I no go ever leave you oh
Oh oh oh oh e no dey finish oh
Oh oh oh oh e no dey finish oh
This your love no dey finish oh
You no dey ever dey leave me oh
You no dey ever dey fail ah
You no dey joke with my matter
Cause I be your pikin you be my papa
You dey my back like mama wrapper
You no dey let me fall oh
Oil for head you dey steady pour
Na you dey open the open the door
Miracle miracle miracle opor
Lord you are my shepherd I can never ever lack
Na you wey dey give me grace to go secure back
You be my defender when the enemy attack
Everyday na blessing wey your boy e just dey pack
You dey always blow my mind oh
I gbakam isi oh O bu eziokwu oh
Your love for me E no dey finish oh
I gbakam isi oh O bu eziokwu oh
Na why I no go ever leave you oh
Oh oh oh oh e no dey finish oh
Oh oh oh oh e no dey finish oh
Say your love say love no dey finish oh