This one Na warning for dem Boyz Wey no dey hear word
No be all pekus wey come your way You sopos dey shook eye (Uncledouble)
If she enter your eyes make you dey close am
Shutting down clubs in lagos (yeah yeah yeah)
Every body just dey look her ( ohhh oh)
Dem dey try get her number
( Get her number get her number)
She enter your life I swear you go dey suffer
Every thing you dey do go just dey scatter
(Scatter scatter scatter)
Wen you supposed dey chop you go dey hunger
If she enter your eyes make you close am
When she calling your name don't answer her
If you no hear me she go run you Maradona
If She enter your eyes make you close am

You need to come out plain
You been spreading much pain
I guess you can't be tamed
Oya Please don't come close girl
(I don't wanna be chained)