Yo DMW you guys are proud you know
I can't really trust any of you guys
Yo Rexxie on this one ge ge ge yeepa
Tan rantan rete reteehh ko gbe body
Ta lo tun wa lomo ase yen ko gbe body
Tan antan rete reteehh ko gbe body
Ta lo tun wa lomo ase yen ko gbe body
Oni milik o si were on God
Oni milik o si were on God
And I'mma get this money oo on God
Oni milik o si were on God
My my my mama tell me saaayyy
My mama mah mama tell me saaayyy eh ehh
When the gbedu enter shepe
Make the party scatter oo
You know say kokoro meji lo padeee
I turn international on God
These kids they be taking it personal on God no cap
Dey your dey I dey my dey
Konko jabele kaluku lo ni shey tie
Oni milik o si were on God
Oni milik o si were on God
Alagolo lo sin win no cap
And I'mma get this money oo on God
Oni milik o si were on God
Alagolo lo sin win no cap
If I see bigger meat for pot
Mo ma towo bo obe oo o kelebe de de de
My mommy say if I no make money
So I come make money in hard currency
I con give aboki make he change am for mommy
But I gats make more this year on God
Dem no dey tell pesin no cap
Cos I must to ball on them on God
I no need wear jersey no cap
I can't come and kill myself
Bad energy far away Jeeesuuu
Oluwa lo sheee awa lori a tun ni fila eeh eeehh
Oni milik o si were on God
Oni milik o siwere on God
Alagolo lo sin'win no cap
And I'mma get this money oo on God
Oni milik o si were on God