LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Seeker

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Uhhh!
Ned-Cee On This One oo...

Verse 1
Girl Na Only You I Love
Shebi You Go Give Me Love Nwantinti
Because Na Only You I Need
Me I No Fit Let You Go Like This
I Be Farmer I Dey Farm Now
And Na Me Go Give You Jara
Keep Your Wholesome Me Now Baby

Ahh Ahh!!

Chorus
I Dey Find You Every Day And Night
Baby You!!!
Am A Seeker
Am a Seeking For You
Am a Seeker
Me am a Seeker ooo!!
Am a Seeker
Uhh!
Yeah
Seeking For You
Am A Seeker (x2)

Verse 2
Las Las Me I don Find You Again
Me And You Go Come Chop The Breakfast
Because I Dey Fast And Pray For You
Oh
No No No!!
Every time You Dey Hide From Me
I Don't Want To Play Hide And Seek
But Am A Seeker
Seeking For You
Yeah
Youuu!!

Chorus
I dey find you every day and night
Baby You!!! (x2)
Am A Seeker
Am a Seeking For You
Am a Seeker
Me am a Seeker ooo!!
Am a Seeker
Uhh
Yeah
Seeking For You
Am A Seeker (x2)

Verse 3
Seeking For You
Tell Me That You Took
Tell Me That You Love Me
I Go Dey For You
Seeking For You
Tell Me That You Dey For Me
Yeah Yeah

Choros
I dey find you every day and night
Baby You!!!
Am A Seeker
Am a Seeking For You
Am a Seeker
Me am a Seeker ooo!!
Am a Seeker
ooo Yeah
Seeking For You
Am A Seeker (x2)
You (x3)
Yeah
(The End)

WRITERS

LESLIE

PUBLISHERS

Lyrics © ABACUOS, Unipessoal LDA

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion