LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Breath In Me

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
አንዴት ብዬ
አንዴት ልተዋት
አንደራሴ ነው
የ ምውዳት
አንዴት፣ አንዴት ብዬ
አንዴት ልተዋት
You be the peace wey dey calm my storm,
Even when life dey move too fast.
Girl, your love be my healing charm,
Na you dey teach me how to last.
When I look in your eyes, I see me —
No pretend, no disguise, you free me.
Other girls fit try, but they can't be she,
I love you like I love the breath in me.
አንዴት ብዬ
አንዴት ልተዋት
አንደራሴ ነው
የ ምውዳት
አንዴት፣ አንዴት ብዬ
አንዴት ልተዋት
No leave me, baby, I dey your side,
You know say love no fit hide.
You hold me tight, I no wan fight,
Your touch dey fix my inside.
We dey roll through fire, still we glow,
Na real thing, not just for show.
If love get wings, make we fly slow —
You be my peace, my home, my soul.

WRITERS

Ezana Berhe

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence