LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Dance No Dance

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Dance you no go dance
Dance you no go dance
Dance you no go dance (greatness)
Dance you no go dance
Dance you no go dance

Dance you no go dance
Dance you no go dance (DJ Neptune, hit me)

Make badman yemego
Take you go Miniso
You dey boost my libido
Love you till ifinito
If you get man don't let me know
I cannot let you go
You dey burst medullo
Your body dey kill show

Girl I've been calling on you
Falling for you
Say what you want I go do
Only for you
Girl I've been calling on you
Falling for you
Say what you want I go do
Only for you

You go dance you no go dance
Dance you no go dance
Dance you no go dance
Dance you no go dance
Dance you no go dance
Dance you no go dance
Dance you no go dance
Dance you no go dance

I caught your eyes
What is the vibe
Don't sell me lies
Come dey my side
Girl You're my kind of high
When I dey shy
Life of the party
Where you dey hide

'Cause I've been calling on you
Falling for you
Say what you want I go do
Only for you
Girl I've been calling on you
Falling for you
Say what you want I go do
Only for you

You go dance you no go dance
Dance you no go dance
Dance you no go dance
Dance you no go dance
Dance you no go dance
Dance you no go dance
Dance you no go dance
Dance you no go dance

I've been calling on you
Falling for you
Say what you want I go do (greatness)
Only for you
DJ Neptune, sounds of Neptune

WRITERS

Ezekiel Swayzee Georgewill, Imohiosen Patrick

PUBLISHERS

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence

From This Artist