LyricFind Logo
LyricFind Logo
Sign In
Lyric cover art

WAHALA POJU (feat. Lharyor)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ou yeah, Ou yeah, Ou yeeeeaaahhhh
Ju Ju
Wahala o wa poju(you never see any anything)
We plenty pass them, juwon lo(werey no get medicine)
Shey wahala o wa poju(ota poju enemy lo)
We plenty pass them juwon lo
Ju ju, judi
Opor ago meji, surplus
Haa oga titus
Oga titus in a black bus(park)
Shey you won dey fight us?(oshey ji sun park)
We get money dem dey famz us
You better disembark for this center
No be here them plant my placenta
Haa my placenta no be for jamb center
Wahala o wa poju(you never see any anything)
We plenty pass them, juwon lo(werey no get medicine)
Shey wahala o wa poju(ota poju enemy lo)
We plenty pass them juwon lo
Ju ju, judi
Judi bala bala
Argentina, i'm a winner
Wahala o poju
Sha sha sha sha, Lharyor gbemidebe i can't shout
i can't shout
Lharyor gbemidebe
Wahala o wa poju(you never see any anything)
We plenty pass them, juwon lo(werey no get medicine)
Shey wahala o wa poju
Fuel e no dey(we plenty pass them ju won lo)
Them no accept our naira(wahala o wa poju)
The girls dey for podcast
The boys are forecasting
Haa wahala, wahala po
Wahala poju, wahala poju ju ju ju
Ju ju
Wahala o wa poju(you never see any anything)
We plenty pass them, juwon lo(werey no get medicine)
Shey wahala o wa poju(ota poju enemy lo)
We plenty pass them juwon lo
A ju won lo

WRITERS

oluwalayomi johnson, peter deville

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence

From This Artist