Make e no go be like say I too buga
I for like make we run matter
See every night & every day wey I dey chase paper
Coz na only money dey my mind
Hustler! Hustler!! Hustler!!!
Hustler! Hustler!! Hustler!!!
But sapa want Dey whine me
The money want Dey whine me
Now I'm feelin' the, feelin' the beat
I give it what belongs to Ceaser to Ceaser
I wanna reign like a leader
I wanna shine like Barack Obama
Now I'm flexing my Beamer ah!
Coz na only money wey fit quench my fever
The way I Dey killing the beat
Am making the girly dem bouncing hips ah!
See the way I go do the remix
I Dey make the main artist Dey call the police
The way she whine like the queen off the coast
If she's a nurse she give me overdose
The way she rap it, rap it like Rick Ross
Say she go whine it, whine it out the road
I say baby come dance with me
The boy bomb for the milli milli
The money want Dey whine me
Make e no go be like say I too buga
I for like make we run matter
See every night & every day wey I dey chase paper
Coz na only money dey my mind
Hustler! Hustler!! Hustler!!!
Hustler! Hustler!! Hustler!!!