LyricFind Logo
LyricFind Logo
Sign In
Lyric cover art

Curiosity, Demons & Addiction (Two Times)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I no go look bad thing two times
If I look once e dun do me
Even that once na who do me
Make i tell you wetin do me yeah
I nogo look bad thing two times
If I look once e dun do me
Even that once na who do me
Make i tell you wetin do me

I remember one time for my year four
I been dey with my guys we been dey four
We been dey for law park
One guy say make I look one kele wey been dey come
As I look once bros I say make i look again
But wetin I see the first time no be wetin I suppose look again
I suppose look away
I no suppose look again
As a matter of fact I no come BSU to dey look ikebe
But I lost to my curiosity then I looked again
This time I was no longer in a hurry
begin analyze I go buy fanta sitdown dey fanaticize
The image stuck
Now my brain dey work
I grab my phone something come pop up
I slide my screen I come see oyibo with crop top
I say why is she half dressed
Make I check her address
Naso I pass the bus stop
I start to scroll
I start to scroll
I start to scroll
This tailor is a farmer
Cus e dun start to sow
E start to sow
E start to sow
And he's gon reap
Cus the desire e dun start to grow
E start to grow
E start to grow
Now the house is furnish for the demons and it's gone
But you nogo know
You no go know
You no go know
You go know say

I no go look bad thing two times
If I look once e dun do me
Even that once na who do me
Make i tell you wetin do me
I no go look bad thing two times
If I look once e dun do me
Even that once na who do me
Make i tell you wetin do me

WRITERS

Isaac Achin

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None

From This Artist