As you dey whine for me girl you go kill me oooh
As you dey do me so girl you don make me kolo
Cause i go take you far girl i no go retire
Na me go dey for you girl
Me i go dey with you like kakaraka
Me i go fight for you like jack shaun oh
Me i go dey with you like kakaraka
Me i go fight for you like jack shaun oh
Your body go make man regret
See the way am loving you
You know am loving your figure 8 ooh
Your body go make man regret
See the way am loving you
You know am loving your figure 8 ooh
The way you whine your body make me loose my sense
Na you dey give me joy oh
To love nah you i choose Eee
Me i go dey with you like kakaraka
Me i go fight for you like jack shaun oh
Me i go dey with you like kakaraka
Me i go fight for you like jack shaun oh
Your body go make man regret
See the way am loving you
You know am loving your figure 8 ooh
Your body go make man regret
See the way am loving you
You know am loving your figure 8 ooh
The love they do me something to bad
You don dey kolobi me so bad