LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

The way you pose (feat. Vicentony & Rockbound)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
ööö
Many things man dey suffer
But I give capital G twale (oh)
For my matter many serpent wey dey under grass
Sheybi na you no make me fall down
Today may rough tomorrow go shine bright oh
Ero yawawo
Come and see the blessing baba God sheyfunmi
Ano say e no easy
Capital GOD dey my back
Mama tell me story
Omo tio baitan aba aroba
Just for the legacy
Paint all my pictures kanmon bosheri
Many many struggles but sure me I go make am
The way you pose
Na so you go see yourself for picture
Enilekoro odamiloju polamada
The way you pose
Na so you go see yourself for picture
Enilekoro odamiloju polamada
Energy energy ener nana
Steady focus everyday no time to waste
Shey una dey see as I dey hustle
Money never sleep ano go rest
I wanna be trillionier that's my fucking dream
Make my mama proud
Bad energy bad energy
Go faraway don't come back another day
No time to play
Me and my niggars we dey pull am 24/7
Like a fisherman on the sea
Ejanla yeeh
The way you pose
Na so you go see yourself for picture
Enilekoro odamiloju polamada
The way you pose
Na so you go see yourself for picture
Enilekoro odamiloju polamada
The way you pose
Na so you go see yourself for picture
Enilekoro odamiloju polamada
The way you pose
Na so you go see yourself for picture
Enilekoro odamiloju polamada

WRITERS

Oluwafemi Falade (Dashowboi), Vincent Oretuyi (Vicentony)

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual