I know you love me like your makeup
If na love you want i'ii give you times 2
Oroma you fine your body nah charm ooh
Your sexy body gat me crazy
Your sexy body gat me crazy
Come chop my money everything go dey for you
Come love me if nobody fit dey for you
Come love me if nobody fit dey for you
I know you love me like your makeup
If na love you want i'ii give you times 2
Oroma you fine your body nah charm ooh
Your sexy body gat me crazy
Your sexy body gat me crazy