E no dey do pass himself.
Padimi no dey look down on your padi
Padimi no dey do pass yourself shogbo
Ka sha ma dupe fun eledumare OBA
Ka sha ma dupe fun eledumare OBA
Dem no wan make i reach where i dey go
Dem no wan make be watin i wan be
I swear na back to sender
Where u dey when i dey wear one trouser
Shebi oun lo gbemileke eh
Ka sha ma dupe fun eledumare OBA
Ka sha ma dupe fun eledumare OBA
Ka sha ma dupe fun eledumare OBA
Ka sha ma dupe fun eledumare OBA
Dansaki re eledumare OBAA!
Dansaki re eledumare OOBA!