They wan to pahin omo ologo
They wan know where I come from
Èjè jesu cover me make I no go astray ooh
Everyday of my be like life drama
They wan make I go six feet mi o no gba
Mama tell me to keep praying e go better ooh
Tori ogun laye yii oda bi life drama
Adura iya lori mi oma gba
Tin ba jade tan won ma ri won ma mò
Adura iya lori mi oma gba
Tin ba jade tan won ma ri won ma mò
Starting 24 e no easy I know jah still dey my back ooh
Sebi olorun ko da bi eniyan
Baba lo gbemiga oni kin ma sè lò
Nothing fit stop me omo ologo tun to gbera
Mama tell me to keep praying e go better ooh
Tori ogun laye yii oda bi life drama
Adura iya lori mi oma gba
Tin ba jade tan won ma ri won ma mò
Adura iya lori mi oma gba
Tin ba jade tan won ma ri won ma mò