I keep praying to jah make he bless me plenty kin le tòju mama
Ori mi gba fun mi kin le tòju mama mi
Money go dey everything go dey fun mama mi
Iya lalabaro òmò (iya ni iya mi)
Money go dey everything go dey fun mama mi
Orisa bi iya osi laye (iya ni iya mi)
I remember times when the food no dey shelter no dey money nah zero everyday
Our school self gan nah holiday (Hahaha)
Iye mi Ronke òmò Ifedayo everything she want koromi dayo
When salt no dey wani kalò gbayò lòwò neighbour hood (neighbour hood)
God answer my prayer spending funds mama without layer
Ki won raye mò mi oshile ya
Spend on my mama face hallelujah (Hahaha)
God don answer my prayer spending funds mama without layer