Where i come from, we no dey relent we be stubborn
Chasing hustle like a real thief
We no dey carry kaala na music be way (Kai)
We no be their set, dem too know (aree oh)
Any beat we dey murder am
Dashowboi the king is here we taking over (make dem hear)
Omo, na grace wey dey carry me dey go (haa)
No be by muscle tabi salary, so gbọ
Anywhere i enter, dem feel the G
Dashowboi steady as a prodigy
Omo, we dey rise we dey elevate
Bad energy no fit penetrate
Every small delay go accelerate
Watch how i move i dey dominate
I dey rise everyday (everyday)
No time to waste, i dey find my way
From the gutter oya straight to better days (better days)
If no be God, who go run my race? (run my race)
Hustle full my face ahhn!
Dem no fit stop this grace yeahh!
Anytime i drop sound, e dey shake
Dashowboi omo na heavy bass!
Where i come from, we no dey relent we be stubborn
Chasing hustle like a real thief
We no dey carry kaala na music be way (Kai)
We no be their set, dem too know (aree oh)
Any beat we dey murder am
E pa ló wo before you end am you go call my Dashowboi
We no dey relent we be stubborn
Chasing hustle like a real thief
We no dey carry kaala na music be way (Kai)
We no be their set, dem too know (aree oh)
Any beat we dey murder am
E pa ló wo before you end am you go call my Dashowboi
Where i come from (where i come from)
We no dey relent oh (we no dey relent oh)
We be stubborn (stubborn, stubborn)
Chasing hustle like a real thief
We no dey carry kaala na music be way (Kai)
We no be their set, dem too know (aree oh)
Any beat we dey murder am
E pa ló wo before you end am you go call my Dashowboi (Dashowboi)
Say Dashowboi, Oluwalonishoyii