Girl we don tey together no be say me be fake guy
But nah cash dey burstch your brain you no reason my love oh
When I say come to my place and you bring that your friend chai
When you know wetin me want oh
But I know that I'm down for you
But I'll do anything for you
I know say I go lie for you ooo
Girl I sing for you uoooouo
Is what I need uh yeah yeah
Come find meee uh yeah yeah
Make we join body sandwich
Make we join body sandwich
I no be Makanaki but you know say mani fito kpai for your case
And everytime you no dey, I wantu see that your pretty face
Bae you dey catch my cruise but nah you wey Danico go dey chase
I dey talk say I love you
You dey talk say you no do
If I call make you come through
Sometimes you undress and then you wear clothes back
Wanna hit you right baby bend over
She thought that I was drunk thought it's hangover
But I know that I'm down for you
But I'll do anything for you
I know say I go lie for you ooo
Girl I sing for you uoooouo
Is what I need uh yeah yeah
Make we join body sandwich
Make we join body sandwich
Girl na you wey dey make me go loco
Kpankpala nkpa you go psycho
Oooh babe I no go fit to let go
You know I love you, the things I doo
Kpankpala nkpa you go psycho
Oooh babe I no go let you go go/no
Uye but you no love me yeah yh o