Girl your body full of temptation
You day puti me for condition
Girl you knock me out, you got me high ooo
Omo yen le gan, body on fire ya
With the freaky things you do
She say come over and hold me thigh
Shit gets crazy when she turn off the light
I give you all of me, I give you all
I want to touch your body
Boy your body make me manya ya
And if you leave me mi kpain ya ya
I go follow you go mangaro
For your body me go manya ya
And if you leave me mi kpain ya ya
If I go rate, I go rate you & I
Cus you're the one I'm missing nanana
You supposed fit do one and only one way dey make me smile
You supposed make me shine
You supposed touch my body make it right
You make me do the thing that I do
Na you dey make me happy, every time
And that's why I want you
Boy your body make me manya ya
And if you leave me mi kpain ya ya
I go follow you go mangaro
For your body me go manya ya
And if you leave me mi kpain ya ya
Boy your body make me manya ya
And if you leave me mi kpain ya ya
I go follow you go mangaro
For your body me go manya ya
And if you leave me mi kpain ya ya
Girl your body full of temptation
You day puti me for condition
Girl you knock me out, you got me high ooo