LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Money

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Me I'm a go getter
Me I'm a hustler
You know where man come from
Me I gats to hustle hard

Lori titi oloda, the hustle is never over
Wetin we dey all find, sebi na this raba
Nobody wants to suffer, we want this or the other
Wetin we go use buy am, sebi na this raba

Money, money yen, o shey koko
Kowope, kowole, sha ni koko
Money, money yen, o shey koko
Kowope, kowole, sha ni koko

Man I'm all about the money ah
Ki lo kan mi ah
Wetin dem dey talk I say e no concern me
Me I just wanna get lots of money ah ah
Kowope kowole ah, kowope kowole ah ah
Kowope kowole, kowope kowole ah

Lori titi oloda, the hustle is never over
Wetin we dey all find, sebi na this raba
Nobody wants to suffer, we want this or the other
Wetin we go use buy am, sebi na this raba

This life wey me I come o ah
Me I wanna chop my life till thy kingdom come ni o ah
Ki emi ma jiya, ki emi ma riya
To ri e mo shen tiraka ah ah
Me I wanna chop my life till thy kingdom come ni o ah
Everyday I'm gonna work
I'm gonna work for the pay, I'll ball like depay ah
Kowo yen wole ah, Kowo wole ah
Sapa life no fit me, that's why mo wa lorititi
Man me I no dey give up, man me I no dey give up

Lori titi oloda, the hustle is never over
Wetin we dey all find, sebi na this raba
Nobody wants to suffer, we want this or the other
Wetin we go use buy am, sebi na this raba

Money necessary, o necessary
Money necessary, o necessary
Money necessary, o necessary
Money necessary, mo ni o necessary
Money necessary, o necessary
Money necessary, money necessary
Money necessary, o necessary
Money necessary ah ah

WRITERS

ELEAZAR JAMES, TERRENCE KELLEY

PUBLISHERS

Lyrics © Universal Music Publishing Group, O/B/O DistroKid, Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual