I can, feel it in my soul
I can, feel it in my soul
I can, feel it in my soul
I can, feel it in my soul
Me I no be farmer, I need take control
You know I gats focus on my goals
I keep messing up my blessings
I no dey ever learn from my lessons
I know, I can, feel it in my soul
Anything wey disturb me I dispose
I throway my feelings, I can't love
I know, I can, feel it in my soul
Sey nobody care when I don show
So I dirty my eye, 'fore I enter road
I can, feel it in my soul
I can, feel it in my soul
I can, I feel it in my soul
Na so so hate, and no love (ain't no love in here)
Ain't no love (ain't no love in here)
Ain't no love (ain't no love in here)
I can, feel it in my soul
I can, feel it in my soul