I fit die for your body baby you’re my sickness ah! jah be my witness
You gat the back your my sickness ah !!
I dey give you green light but you no check oh !! Ain!!
I for like make we keep it on a low temple eh!
Girl na you I dey call on oh !!
I go give you good love in abundant oh baby oh!!
oh baby Johanna you be the kind of girl way I want for my life eh!
Johanna (Johanna eh) ( oh oh )
omoge go down for me omoge ma koba mi
omoge ma koba mi oh oh koba mi eh eh
omoge ma koba mi omoge wine am for me eh
Please dont leave me oh coco , girl you’re my shorikoko e eh eh eh !!!
girl I dey gbadun your low waist oh eh !
You dey do me like ah Dejavu all I have is for me and you
One plus one is you and me oh all I have for you oh (e eh eh eh )
say Obianuju oh girl am waiting for you oh
Kind of love way you give me dey heavy for my heart oh!!
girl I go promise to dey by you,( to dey by you )
oh baby Johanna (Johanna) you be the kind of girl way I want for my life (oh oh oh baby)
Johanna (Johanna ) Johanna ( eh eh )
omoge go down for me omoge ma koba mi
omoge ma koba mi oh oh koba mi eh eh
omoge ma koba mi omoge wine am for me eh
Please dont leave me oh coco , girl you’re my shorikoko e eh eh eh !!!
Girl I dey gbadun your low waist oh ! Kind of love way you give me dey heavy for my heart oh, girl I go promise to dey by you , ( to dey by you )