Orekelewa up to something
The way wey she move ma pa mi
I like the way you take it down low
Orekelewa up to something
The way way she move ma pa mi
I like the way you take it down low
Why you wanna waste my time oh
I see you don dey craze for mind
Orekelewa water for your eyes oh
Why you wanna waste my time