LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Oluchi Chi Baby

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oluchi Chi baby
Show your moves, nwa tintin
Oluchi Chi baby
Show your moves, nwa tintin
Happy birthday, nwa mummy
Happy birthday, asa daddy

Someone here is a year older
No look too far, no too bother
Na that fine girl wey dey for yonder
With a pretty smile like her mother
She's shy at first, but always confident
Putting in her best, she's always diligent
What of her dress sense, always elegant
If she join politics, she go be president

Oluchi Chi baby
Show your moves, nwa tintin
Oluchi Chi baby
Show your moves, nwa tintin
Happy birthday, nwa mummy
Happy birthday, asa daddy

She is the beauty she is the brain
She no dey worry, she dey her lane
Her love for God, e dey insane
She sabi pray, her faith like flame
That my fine daughter wey too sabi
Wey dey flow with me like my padi
Na because of her we dey throw party
We celebrate you, asa daddy

Oluchi Chi baby
Show your moves, nwa tintin
Oluchi Chi baby
Show your moves, nwa tintin
Happy birthday, nwa mummy
Happy birthday, asa daddy

Oluchi b'anyị ga bụkwa agbọghọ nwanyị
Bụkwa nwa a mụrụ ụnyaa
Oooh, ngbanu
Happy birthday asa daddy
You are forever blessed in Jesus name
Amen

WRITERS

Emenike Enete

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion