LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

HBD Fúnmiláyọ̀

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Make way for the birthday girl
Make way for the birthday girl

She no dey pretend her joy untamed
In every weather she be the same
See as hubby don buy your cake
You know him love no be for fake
Two hearts walking hand in hand
Bound together by God's own plan

As today be your day
Na to wish you well
No dey give excuses
You must to dance well well

Fúnmiláyọ̀ aya Adémọ́lá
Better person jẹ́nsúnmọ́lá
Happy birthday my sisteṛ
You no wan dance kẹ̀
Ìwọkẹ̀
It's okay okay
It's okay

Kind-hearted lady full of smiles
Classy mama check her style
Carrier of grace she sabi love
But if needed she can be tough
Mercy sings of your tender care
Wey the cake Mitchell wants her share

As today be your day
Na to wish you well
No dey give excuses
You must to dance well well

Fúnmiláyọ̀ aya Adémọ́lá
Better person jẹ́nsúnmọ́lá
Happy birthday my sisteṛ
You no wan dance kẹ̀
Ìwọkẹ̀
It's okay okay o
It's okay o

As we celebrate your birth today
May joy surround you all your days
God's countenance upon your face
Bless you with favour abundant grace

Fúnmiláyọ̀ aya Adémọ́lá
Better person jẹ́nsúnmọ́lá
Happy birthday my sisteṛ
You no wan dance kẹ̀
Ìwọkẹ̀
It's okay okay
It's okay

WRITERS

Emenike Enete

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual