Ijó ẹ dà? Óyá jo súnmọ́bí
Ijó ẹ dà? Óyá jo súnmọ́bí
Na your birthday come shake your body
Dance like David no send nobody
Na your birthday come shake your body
Dance like David no send nobody
See fine man wey dey cause go slow
Ring dey hand but girls no one know
Person wey don marry drop two singles
Na him dem dey rush like who dey single
But he's a loving husband a caring father
A hardworking man a clean hustler
A breadwinner a kingdom winner
Na prayer warrior a God lover
Ijó ẹ dà? Óyá jo súnmọ́bí
Ijó ẹ dà? Óyá jo súnmọ́bí
Na your birthday come shake your body
Dance like David no send nobody
Na your birthday come shake your body
Dance like David no send nobody
Another year in the land of the living
Only God deserves your Thanksgiving
But don't forget those who made your life worth living
Your lovely wife and the kids God has given
They celebrate you today like they always do
We celebrate you too and we'll always do
Special thanks to your wife who said I do
Together with Mitchel and Mercy they say we love you
Ijó ẹ dà? Óyá jo súnmọ́bí
Ijó ẹ dà? Óyá jo súnmọ́bí
Na your birthday come shake your body
Dance like David no send nobody
Na your birthday come shake your body
Dance like David no send nobody