LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

GOOD OR BAD

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Bravo Noni Az Tio common
Zee
Me I dey my lane and I keep my pace
Steadily dey run my race
Unto say na grace make them give me space
Breaking all the gaddam chains
Because mankind is wicked
So don't get it twisted
Life is short like a snippet
So why all the hate
Won ki mu eni to late
God's grace is unlimited
Oju orun to aiye fo
Oju orun to aiye fo
Ton ni gbara won
Ise to ba ti mo shey
Ise to ba ti mo shey ko ya konramo
Whether na good na hin you sabi do
Or na the bad wey you sabi too
Life no funny at all
This one nobi comedy film like sabinus
Story story oo
Me I won give God the glory
Many don sup wey man no fit talk
But me don learn all lessons
And me I dey count all my blessings
And I no fit stop for this journey
Ogun la ye omologo ti di ra
Tori moti mo pe o ma bloody
I survive them think say na lucky
Oju orun to aiye fo
Oju orun to aiye fo
Ton ni gbara won
Ise to ba ti mo shey
Ise to ba ti mo shey ko ya konramo
Whether na good na hin you sabi do
Or na the bad wey you sabi too
Life no funny at all
This one nobi comedy film like sabinus
Oju orun to aiye fo
Ton ni gbara won
Ise to ba ti mo shey ko ya konramo
Whether na good na hin you sabi do
Or na the bad wey you sabi too
Life no funny at all
This one nobi comedy film like sabinus

WRITERS

Azeez Saidu

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence