Nana nana nana nana nana nana nana aaaaaa
whether your name na Chukwudi
or your name e be Dangana
See this iPhone you want to buy
See this music you want to do
See the man you dey hurry to marry
Even house wey you say you wan build my brother another man don build am
what is it just stop to dey worry
even if you get the money baje
see this life e no balance
just dey jaiye dey thank God.
I just want to live my life and go (Cos wahala no dey finish)
just dey jaiye dey thank God (wahala no dey finish)
Said I just want to live my life and go (wahala no dey finish)
If you get you no get e no mean my brother just dey jaiye dey thank God.
Softly softly as you dey do
no go dey wear another man shoe
make you worry sey you never blow
Money no reach to buy spaghetti
Money no reach to order the Uber
No dey look another man dey laugh am
Make you try to dey help your neighbour
what is it just stop to dey worry
even if you get the money baje
see this life e no balance
just dey Jaye dey thank God.
I just want to Live my life and go (Cos wahala no dey finish)
just dey jaye dey thank God (Wahala no dey finish)
Said I just want to Live my life and Go (wahala no dey finish)
If you get you no get ee no mean my brother just dey Jaye dey thank God.