You think say you know me too
Bad boy wey come from hood
You bad and i bad pass you
Too loud in my ghetto hood o
Too loud in my ghetto hood o
You think say you know me too
Bad boy wey come from hood
You bad and i bad pass you
Calm down make i shey je je
Calm down make i shey je je
Flex well chill well in a group
Yeh, i want see my hood ye
Good smile even draw tattoo
You think say you know me too
Bad boy wey come from hood
You bad and i bad pass you