I no want make e be like say
The fault they come from me
I dey scared of your papa
That man they worry me o ye
Ah ye, tell me what you want
Any day any time I dey para o
I go buy you benz and bima
Louis vuitton gucci Prada
Say i no go run i no go run
Say I no go run i no go run
Any day any time i dey para o
I go buy you benz and bima
Louis vuitton gucci Prada
Any day any time i dey para o