LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

wait (feat. Dapop)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Mm mm ha ha, Your matter stuck in my brain
Sha na woman I go chase
Abi na my dream I go chase
She won't deh if money, no deh eh, eh
Na why money be my energy, ah
So girlie, I'm sorry
She said I always hurt her feelings
Sha guide nah anthem for my city
Allow to talk to my Siri
Who go tell me how to make money, eh, eh
I don try, no be today
Ko,omo gba owo ko,lor marley
Who no go, no fit relate
Since 18, I been running my race
You wonder why I'm moving so fast
Papa do me no won suffer
Mama ya ma jiya lofa
Ke,mi omo ma,le suffer ah ah
I no say you go wonder
When you go answer my prayers
I be na Juju be that
Underrated boy don deh make am
If I'm to wait
How long will I have to wait oh
Mama deh for house way deh wait oh
Awon egbe mi tin ra lambo ah ah
If I'm to wait
How long will I have to wait oh
Mama deh for house way deh wait oh
Awon egbe mi tin ra lambo ah ah
O,wo
Shibi won le,ni ba gbe ke le oluwa ko,ni se ala,ine
Tori,eh lase ni gbagbo, pa si mara ekan taani
Poverty o dalara
Sapa o shefi shefari
Iluwa kami mo won
Mio bawon bu number ni
I'm tired of the struggles
I just want to chop life
Gbogbo wa felor heaven
But nobody want di
Kosila baru la dugomi
Every mala with he kettle
Somo jama jama zero balance
Okin jen,sun
Wo aburo ya pa leyin
Iya dolapo deh wait
Iya dolapo no sabi
Watin dolapo deh face
Bro if you still deh smile
Congratulations cause I lost mine
Orin gas dowo ko dola
Cause I don try
I don try, no be today
Ko,omo gba owo ko,lor marley
Who no go, no fit relate
Since 18, I been running my race
You wonder why I'm moving so fast
Papa do me no won suffer
Mama ya ma jiya lofa
Ke,mi omo ma,le suffer ah ah
I no say you go wonder
When you go answer my prayers
I be na Juju be that
Underrated boy don deh make am
If I'm to wait
How long will I have to wait oh
Mama deh for house way deh wait oh
Awon egbe mi tin ra lambo ah ah
If I'm to wait
How long will I have to wait oh
Mama deh for house way deh wait oh
Awon egbe mi tin ra lambo ah ah

WRITERS

adekunle olorunwa

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual