I give you all my love, you carry am gba lor
Now you want me to beg for your love, btc me I dey pray for
Mi a no be dodoyo, mi a no be dolenu
Btc I dey crave for, me I no fit beg for your love
Oh baby why, why you go do me like that
You've been acting rude, baby shoda
If I offend you, let me know the matter ah ah
He said he no get your time, but me want die for you
All the things way I get, baby na for you
If I buy anything, I go buy for two
For your sake, padi them don, dey call me fool
I know you like bad boy and you choose money too
Now why you come deh treat me like mumu
I've been acting fool just for you
Like I said I fi do anything for you
He be like now, I go dey my deh
Follow single boys, go puff champagne
She no want love, she want you us play
What's the update, tell me what in dey pay
Oh my baby, baby, baby, drive me crazy
Oh my baby, baby, baby, drive me crazy
Oh my baby, mi a no be dodoyo, mi a no fit beg for love
BTC I dey crave for, mi a no fit beg for your love