LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Miracle (feat. Shoday)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
If you Dey my shoe tell me wetin you go do
Shey you go do ritual or you double hustle
Economy don fail me act like it's cool
But deep down here I wan fly like eagle
Fly like eagle to somewhere like Hebrew
Maybe I go think straight I go get any clue
Sapa ti fe pami omo di e ma loku
Opelope jesu toma di emi mu
Moti korin titi biti baba fela
Buzz me now make i send Aza
Bless me jah make i no suffer
Naija go better don Dey tire man
Miracle no Dey tire jesu
I wan get 100 milli for my available
Owo ni mofe ma basun
Olohun oni jeka ri esu so I buckle my shoe
Miracle no Dey tire jesu
I wan get 100 milli for my available
Owo ni mofe ma basun
Olohun oni jeka ri esu so I buckle my shoe
Gat so many bills on me
Billings wan injure me
Have been waiting for the pay so I no sleep on it
Na money Dey cure konji
Toba rimi run owo momi lowo
Na money I Dey see I no Dey see nothing o
Make nobody pressure me
Call me only if you get deals for me
I call on baba isreal
Bless my muzzle with a big engine
I don Dey enter the early 20's
E don Dey tay baba dakun bless me oh no
Money for hand back for ground
Na only this life we get we no get another
Commot for road shey ka koja
A lowo ma jaye awon to jaye lana da
Miracle no Dey tire jesu
I wan get 100 milli for my available
Owo ni mofe ma basun
Olohun oni jeka ri esu so I buckle my shoe
Miracle no Dey tire jesu
I wan get 100 milli for my available
Owo ni mofe ma basun
Olohun oni jeka ri esu so I buckle my shoe
Miracle no Dey tire jesu
I wan get 100 milli for my available
Owo ni mofe ma basun
Olohun oni jeka ri esu so I buckle my shoe

WRITERS

Amodu Quoyum

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Sexual