Make i still no send you kala
Make i still no send you kala
Jejely me i dey do my thing
Padi mii shayo lawa yi o ooo
Pushing buttons everyday i just dey push buttons
Push buttons am not really doing much i just dey push buttons
No do me wetin i no like coz i go do you the same thing
I gas to shine because na my turn
So many days when i burn my candle
But still money no dey but now wey money don dey ma gara tan
Make i still no send you kala
Jejely me i dey do my thing
Padi mii shayo lawa yi o ooo